Shatta Wale – No Brain Lyrics. This is the song “no brain lyrics” by shatta wale for this fans to enjoy and learn the words to sing, click for it below!
Shatta Wale – No Brain Lyrics
1 Don
1 Don
1 Don
Original 1 Don
Original 1 Don
Original 1 Don
From the day i start school
Street be my home wey i choose
No be say me i f00l
I just wan learn how to get food hmm
Everything they say be the true talk we no dey play
If you show me nonsense
I go show you too nonsense
See me i tara
Money i dey make no be jaara
I say i swear for your mother
If you people be 10 thousand ny3 baa pala
CHORUS
Waleee say
Me i say eih hey
Eih hey
Eih hey
Move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Asay move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man no brain
When i say move, K)
This be the price if you want, T)
Ayigbe nyo baa k3 wait, Tor
Shou outs to all the girls ady fvck mwaah
If you be keeper when i throw, M)
You no fit create me
You go craze, f)
Ask Saviola things i dey chop
Dem touch me 240 volts, Shock
I hear say you dey plan for me what the fvck
I tell you say God dey
Juju no fit work
I just komot so where you go block
Sergeant Agokorli i break your wall
This be my world
So you no go fit threat me with words
You dey move in circle
I move in square
This calculation charley
You no go fit dare
F*ck social media
I dey give you my wikipedia
My book you for dey read yeah
Shatta Wale brain bigger than 40 feeter
Waleee say
Me i say eih hey
Eih hey
Eih hey
Move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Asay move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man no brain
From the day i start school
Street be my home wey i choose
No be say me i f00l
I just wan learn how to get food hmm
Everything they say be the true talk we no dey play
If you show me nonsense
I go show you too nonsense
See me i tara
Money i dey make no be jaara
I say i swear for your mother
If you people be 10 thousand ny3 baa pala
Waleee say
Me i say eih hey
Eih hey
Eih hey
Move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man you no dey shame
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Asay move for the way
Eih hey
Eih hey
Eih hey
Big man no brain
Enjoy some other lyrics;